Fire outbreak for one Swiss ski resort don don kill more dan 40 pipo and injure anoda 119, officials tok. Di bar, Le Constellation for di resort of Crans-Montana, bin dey full of Swiss pipo and ...